Breaking News
recent

Nollywood at it again, Missing Girls Part 1 and 2. - COMEDY (FAKE)

Dem don come again o, nollywood don com again o wit anoda blockbuster movie.
MISSING GIRLS 1&2, MISSING GIRLS 1&2. See as Churches dey burn, Boko haram dey attack n kill northern states dey in jeopardy, d pple dey run 4 their lives. C as dey charge, c as US america soldiers don com 2 strategise. MISSING GIRLS 1&2, MISSING GIRLS 1&2. Staring na Kanayo .O. Kanayo na d confused president , Funke Akindele na d
First lady(mama peace) wey go mk u laf wt gramar, Kenneth Okonkwo na Asari Dokunbo the niger delta activist wey no blv se d girls
dey miss, c how Gentle Jack dey make tinz hapn, na him b d boko Haram leader Abubakar Shekau. Sam Dede na one of nigerian army officer wey wan go fight ds terrorist, Majid michel n Van Vicker na one of the US army wey com 2 help, and some of nollywood top stars join too. Even p square, 2face join dz film too, d join pple d hala # bring back our girls. Which kind tin b dz na.......... MISSING GIRLS 1&2, MISSING
GIRLS 1&2. Nollywood thriller, suspense dey, murder dey, accusations dey, confusions dey,
passion nko e full berekete. MISSING
GIRLS1&2, MISSING GIRLS 1&2. Director na Teco Benson, Producer na Kenneth Okonkwo.

Marketed n dstributed by p collins co. ltd., 53 iweka rd Onitsha and 1/2 pound road,Aba. MISSING GIRLS 1&2, MISSING GIRLS 1&2. If u neva watch am, u no fit talk am o.:.. MISSING GIRLS 1&2. Grab ur Copy
NOW!!! Hehehehe...hv a wondaful and cheerful week pals.... its all fake ooo, powered by #TeamGreenthumb


Unknown

Unknown

No comments:

Greenthumbng ©2016. Powered by Blogger.